My Dear Lyrics by Candy Bleakz

March 7th, 2025

My Dear Lyrics by Candy Bleakz

My Dear Lyrics by Candy Bleakz

Talented Nigerian singer and rapper, Candy Bleakz emerge with the lyrics to her new song titled “My Dear“.

Candy Bleakz – My Dear Lyrics

Verse
I focus on my money
I no get time for loving
Relationship is not for me
Make you no do me dirty o
Chat me for Insta’, ọmọ minister
You say you fit run kilometer
Ṣe mo jọ diva
Hun, hun, say
It could be fun
Ṣebi idan gan-an gan-an lemi naa
If you tension me mo ma jaye lọ, mo ma fagbo mi, mo ma wa okay, aje
Ko n ṣe emi naa
Ṣebi na the lifestyle we dey chop
Them no fit pressure me, mo ma jayọ lọ, mo ma fagbo mi, mo ma wa okay, aje

Pre-Chorus
Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
But if you throw me love I go catch o
And if you cause trouble I go pass o
No time for nonsense
No time for love

Chorus
Don’t stop, my dear
No pressure, my dear
Don’t rush, my dear
Wọn n bẹ ni, my dear
Don’t dull, my dear
No love up, my dear
Don’t rush, my dear
Kowo pe, my dear

Verse 2
If this is love, I reject
You know me I’m the best
You want me do your best
Never settle for less
Kala, with this love I kala
I cannot give you jara
Jara, jara, jara
Hmmm kala, with this love I kala
I cannot give you jara
Jara, jara, jara

Pre-Chorus
Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
But if you throw me love I go catch o
And if you cause trouble I go pass o
No time for nonsense
No time for love

Chorus
Don’t stop, my dear
No pressure, my dear
Don’t rush, my dear
Wọn n bẹ ni, my dear
Don’t dull, my dear
No love up, my dear
Don’t rush, my dear
Kowo pe, my dear

Outro
Ọrọ kan n gbe mi lọkan gidi gan-an
But if you throw me love I go catch o
And if you cause trouble I go pass o
No time for nonsense
No time for love


CLICK HERE TO COMMENT




Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*