Brown Joel, a Nigerian singer, composer, and performer with a very stunning and serene voice, has released the lyrics to “Scwalla.”
Fans may now appreciate this masterpiece by Brown Joel even more now that the words are available. It’s a song that you will want to listen to repeatedly.

Scwalla Song Lyrics By Brown Joel Below.
How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my dollar
How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my dollar
Man I’ve come a long way
I’m here to redeem myself
I dey reflect on myself
I know who I be
I been dey reason me less
I’ve been rusty for a minute
My bro send that beat
Send that beat make I talk something
(High)
When I talk dem go learn lesson (High)
When I talk e ma ri something (senior
steeze)
Man I pray that someday
I’mma make a call to the bank
Make some order for some cash
They deliver to the house … Goals
Gat 6 figures on my neck and my dreams
on my mind and I don’t chase hoes
Where my nigga dem ah hide out
Stays secret with me, me I don’t disclose
yea
Any contact wey no bring greens and peas
for my life me i don dispose
Where my nigga dem ah hide out
Stays secret with me, me I don’t disclose
yea
Any contact wey no bring greens and peas
for my life me i don dispose
How I run my scwalla
Me I no want no wahala
I’m just tryna get my kpalas
Shokolokobangoshe
Eyan Mr. Gbamgboshe
Won fe mo bi
Won fe mo bi Bo n se se
How I take comot AJ
how I take comot ?
Shokolokobangoshe
Anybody wey try me
Omo you go see shege
I go pull out AK
Won fe mo bi
Won fe mo bi bo n se se
Mmhhh mhhh
Won fe mo bi bo n se se
Mmhhh mhhh
High ….
High …
High …
High Spirit


New festivals just added for 2025 — Book early and save your spot!





Leave a Reply