Brown Joel – Jungle Jungle (Lyrics)

Brown Joel – Jungle Jungle (Lyrics)

Nigerian musician, songwriter, and entertainer Brown Joel has released the lyrics to his incredible song “Jungle Jungle.

Enjoy every word as you sing along with the lyrics. There is no way to avoid this tune.

Brown Joel – Jungle Jungle (Lyrics)
Brown Joel – Jungle Jungle (Lyrics)

Jungle Jungle Song Lyrics By Brown Joel Below.

Ye na na na
Oh woahhh
Ey,

Say me I come in from another angle
Dem nuh notice omo this na ambush
Satisfy your soul with this sample
Bring the microphone make we start groove

Higher higher ehhhh
Just incase una never know
Fire fire ehhh
I gat the rhythm and the flow

Mama mama yo
Papa papa yo
I’mma kill a man
So Ali Bomaye

Mama mama yo
Papa papa yo
Kill em with the Gbedu
So I giddem overload

Higher higher ehhhh
Just incase una never know
Fire fire ehhh
I gat the rhythm and the flow

Girl ah say na who be that G
Nobody do it like me
I Dey your billboard and I dey your magazine
nuh nuh
Nobody do it like me yo yo

Girl ah say na who be that G
Tell am make e check overseas
I Dey your billboard and I dey your magazine
nuh nuh
Nobody do it like me yo yo

Nganga nganga nganga nuh nuh nuh
Ehh ehhh
Nganga nganga nganga nuh nuh nuh
(Eyyy nahhh)

So I’mma pull up on your stage with a pump
action
So make ah take you to my dimension
Cause am a different kind of wave with a
vibration
You know say man ah man ah high tension

Mama mama yo
Papa papa yo
I’mma kill a man
So Ali Bomaye

Mama mama yo
Papa papa yo
Kill em with the Gbedu
So I giddem overload

Higher higher ehhhh
Just incase una never know
Fire fire ehhh
I gat the rhythm and the flow

Girl ah say na who be that G
Nobody do it like me
I Dey your billboard and I dey your magazine
nuh nuh
Nobody do it like me yo yo

Girl ah say na who be that G
Tell am make e check overseas
I Dey your billboard and I dey your magazine
nuh nuh
Nobody do it like me yo yo

Categories:

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *