
Break It Lyrics by Kelvyn Boy
Talented Ghanaian singer and songwriter, Kelvyn Boy drop the lyrics to his latest song titled “Break It“.
Kelvyn Boy – Break It Lyrics
So many baddie baddie baddie girls dey over me
Like 123 we dey get am easy normally
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you’re a bad girl break it make I see your energy
Ayisha
Go down (break it)
Kilisha
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
Abena
Go down (break it)
Sexy girl’em
Go down (break it)
Maria
Go down (break it)
Monica
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
Inna my heart and inna my soul
Inna my jeans rise my odogo
Bad boy yaro
Omologo
Girl you affi keep that inna your mind o
)de ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice
Everything I say dem do it
Dema mad over me
If you’re a bad girl break it make I see your energy
Ayisha
Go down (break it)
Kilisha
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
Abena
Go down (break it)
Sexy girl’em
Go down (break it)
Maria
Go down (break it)
Monica
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
Me p3 no saa
Whine for me do it for me now
Fine girl you are original o
African girl you too bad
)de ma me daa
Suck my blood like a cannibal
Them wan kill me issa funeral
Mmaa 14 wey dey do me nice o
Ayisha
Go down (break it)
Kilisha
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
Abena
Go down (break it)
Sexy girl’em
Go down (break it)
Maria
Go down (break it)
Monica
Go down (break it)
Amina
Go down (break it)
CLICK HERE TO COMMENT
Leave a Reply